

Finance and Administrative Officer, Nigeria Monitoring Project at Tetra Tech Company.To define, develop and ensure sales of data bundles/package To plan and manage the distribution of data products through direct and indirect sales channels. Manager - Data Channel, Sales and Distribution at MTN Nigeria.To plan and manage the distribution of products through indirect To define, develop, and drive the implementation of MTNN wholesale sales strategy for MTNN Manager - Wholesale Channel, Sales and Distribution at MTN Nigeria.

Northeast Nigeria is currently facing a growing humanitarian crisis with a vast number of Internally Displaced Persons in need of emergency assi Assistant Technical Officer, Water Sanitation and Hygiene at fhi 360.All di big-big gramma wey dey for King James version and oda versions of di bible no dey inside dis Pidgin English Bible.

Pidgin English Bible don dey spread fast-fast and plenty churches, Christians, plus different-different pipo like am well-well. If you read dis pidgin English bible, you go enjoy am well-well pass di traditional English language.Įvensef, you fit visit the website Dis pidgin bible go epp you sabi speak and understand pidgin English well-well. Nahin make us decide sey we go translate di bible to Pidgin English, so dat everi pesin go fit read, con understand wetin di bible dey tok. More dan 250 million pipo dey speak Pidgin English. Pidgin English na di simple language wey everi pesin fit speak and understand, both young and old. E dey easy to read and understand and e sweet to speak for mouth. And di pidgin wey dem dey speak for Africa sweet well-well for mouth.īecos Africa get plenty languages, di blending of all dis language wit English don make am form one kain special Pigin English wey di whole world wan learn now. Plenty languages brekete for Africa, nahin make we con sabi Pidgin English well-well. Even though dem get pidgin for plenty kontris, na Africa and Nigeria be di home of pidgin English.ĭem get Ghanaian Pidgin English, Cameroonian Pidgin English, Gabon Pidgin, Hawaii Pidgin English, Nigerian Pidgin English and oda kind of Pidgin English for Africa and round di world, but Africa nahin dey speak Pidgin pass for the whole world, and Africans understand demsef well-well wit Pidgin English. Pidgin Bible or pidgin English Bible na di holy Bible wey dem translate to pidgin English.
